Tonalité : F# minor
Verse 1
D
Em
Dotty dotty dotty
dotty dotty dotty dotty
D
Bm
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh ah
Em
C
Em
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
D
Say dotty dotty eh
Verse 2
Bm
Everybody just say
Em
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
D
Bm
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Em
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
D
Bm
Say dotty dotty
Verse 3
Bm
D
Bm
Em
I wan na know why everything
don dey take longer
C
D
I don't know
G
Em
I wanna know why now
now don dey turn later
D
I don't know
Verse 4
D
Bm
C
I no go fit wait oh
Em
D
Everything don dey take longer eh eh eh
Em
Wait I wanna' know why now
now don dey turn tomorrow
Bm
Em
D
C
D
I don't know
Verse 5
C
Em
Wey now say you go promise
and fail and fail and fail
D
Bm
Wey my people na wetin una go gain chai
C
Make una try to dey use una brain
D
Because Timaya don dey dey ashamed
Verse 6
C
Em
Because of the way una
D
don dey behave
Bm
Eh my people na wetin una go gain
Em
D
Try to get some money eh eh
Verse 7
D
Bm
Everybody just go
Em
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
D
Bm
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Em
Dotty dotty eh
C
Dotty dotty eh
D
Say dotty dotty dotty
Verse 8
Bm
Everybody just go
Em
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
D
Bm
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Em
Dotty dotty eh
Say dotty dotty eh
D
Bm
Say dotty dotty chai
Verse 9
Em
When I sing say
C
Dem go tell you say dem wanna' help you
D
Eh my guy dem go just dey
Em
use you chai
Promise you frustrate you molest you
D
Eh my guy later dem go bone you
Verse 10
Em
C
Say my brother make you tell dem no
D
G
D
C
Em
All of them I swear na wayo
Nobody be like your Jehovah
D
C
Nobody be like your Alpha and Omega
Verse 11
Em
C
Em
Even though you take my wife away
D
G
You can never take my
D
Bm
dreams away
Em
C
Em
Even though you take my house today
C
D
You never can stop my shine oh
Verse 12
Em
C
All I say take my mama take my papa
D
C
G
C
Take my house and keep
G
Bm
C
Em
me for hun ger
C
You can't stop my dream today
D
Oh you can't take my spine oh
Verse 13
Em
C
Oh my destiny can just be delayed
D
C
Bm
Eh my destiny can never be changed
C
Eh my brother eh my sister
D
Make you no depend on man oh
Bm
Everybody
Verse 14
Em
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
D
Bm
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Em
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
D
Say dotty dotty dotty
Verse 15
D
Bm
Everybody just say
Em
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
D
Bm
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Em
Dotty dotty eh
C
Say dotty dotty eh
D
G
Say dotty dotty true solo
Em
When I sing
Verse 16
say
D
A word is enough for the wise
G
Bm
Em
A word is enough for the wise
My people you need to be wise
D
Bm
C
Em
Make dem no use your head oh chai
Verse 17
Em
Bm
D
But a word is enough for the wise
C
D
Em
A word is enough for the wise
A word is enough for the wise
D
G
My brother make chei
D
Na me be that stone
Verse 18
Em
wey dem bone
D
But right now I sit down for my throne
Em
See that stone wey una bone
D
But right now I dey for my throne
Verse 19
C
Bm
C
Say na me be that
Em
stone wey dem bone
D
Em
D
But right now I sit down for my throne
Bm
Em
C
See that stone wey dem bone
G
Em
C
D
But right now I dey on my own
Verse 20
Em
C
Che chai na me be Timaya
D
Wey the people dem desire
Bm
Em
Timaya wey dey go higher
D
If you come I burn like fire
Bm
Na me be
Verse 21
Em
Timaya
Wey dey give the people desire
D
Bm
Everybody dey admire
C
D
Timaya no go retire eh
Verse 22
D
G
D
Everybody just go
Em
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
D
Bm
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Em
Dotty dotty eh
Dotty dotty eh
D
Say dotty dotty dotty
Verse 23
Bm
Everybody just say
Em
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty dotty
D
Bm
Dotty dotty dotty dotty dotty dotty eh oh
Em
Dotty dotty eh
C
Em
C
Dotty dotty eh
D
Bm
D
Bm
Em
Say dotty dotty dotty dotty
Verse 24
Dotty dotty
Dotty dotty
D
Em
Dotty dotty
Bm
Dotty eh oh
Em
Dotty dotty
Dotty dotty
D
Dotty dotty
Bm
Em
C
D
Everybody just say
Bm
Em
C
Everybody just say
D
As-tu aimé la chanson ?
AccordeurE A D G B E
AccordsD Em Bm C G
Plus de chansons de Timaya
Découvrez des accords pour jouer plus de chansons
Accords populaires dans le monde entier
Accords et tablatures les plus joués par tous les utilisateurs
Ajout récent
Accords et tablatures récents
