Tonalité : F minor
Verse 1
Em
D
C
Em
D
C
Olotu
Em
dan kpoda yeh
Verse 2
D
C
Em
My God you are too much yeh
D
C
Em
God you are three much yeh
D
C
Em
Thank you for talent yeh chai
Timaya don explode yeh,
D
Am
C
Em
chai
D
Am
Em
Olotu dan kpoda yeh
D
Gbarakuma gbarukuma dan
Am
Em
kpoda yeh
Verse 3
D
Apart from music I no see wetin I
Am
Em
for do eh
D
Apart from music I no
Am
C
Em
see wetin I for do eh
Apart from sing I dey sing
D
C
I dey sing I dey sing I dey sing chai
Em
D
C
Apart from music I no see wetin I for do,
Verse 4
D
Everybody say eyes up
C
Em
Everybody eyes up
Everybody make una mental
D
because
C
Timaya music make una mental
Em
ye h
D
Udunkulu eh Timaya make you
Am
Em
gbangbocha eh
D
Egberi Papa gbangbocha eh
Am
C
Em
Everybody make una leave me eh chai
Verse 5
D
C
Em
Music too much for my body eh chai
D
I no fit explain am
C
Em
Everybody say chai aboku
Verse 6
D
Am
God you are too much ye h
C
Em
D
Am
C
Em
D
God you are three
Am
C
Em
D
Am
C
Em
much yeh
D
Thank you for talent yeh
C
Timaya don explode yeh
Em
Olotu dan kpoda yeh
D
C
Gbarakuma gbarukuma dan kpoda eh
Verse 7
Em
D
When I say I blow I discover my talent eh
C
Em
When I was very very young yeh
D
C
My mama say na school o make I go
Em
Make I become a banker yeh
D
Dem wan me to take over my
C
Em
papa wetin e be yeh chai
D
When I try to dey go school
C
Em
my brother I no fit ye
D
Book e no enter my brain
C
My brother make e no be
Em
by force ye chai
Verse 8
D
I decided to sing my song my
C
Em
brother this na true story eh
D
Kay Solo my brother abeg make
C
Em
you tell them the story eh
D
Na when I went to Alaba I go
Am
C
Em
look for one marketer
D
Na so dem carry me play dem say my
C
Em
mu sic e no follow at all yeh chai
D
E no reach the Lagos standard
C
Em
Now make una dey see me eh chai
Verse 9
D
C
Every marketer na so
Em
them just dey follow me
D
Now them want to buy me
Am
C
Em
Everybody dem want to sell me
D
I say if not for Danco Music
C
Em
where I for dey I dey
D
C
If not for Wisdom Odogwu where
Em
I for dey today chai
Verse 10
D
Dem don dey see me eh
C
Em
Everybody dey love me eh
D
Make una just free me like
C
Em
my brother Terry G chai
D
T J na my friend o
C
Em
Abu Ventures na my paddy o
D
C
What about Obiano Akin Jones
Em
Everybody na my friend eh
Verse 11
D
They want to buy my song
C
Em
My brother na different collabo chai
D
One collabofrom another
Am
C
Em
Na different different
Bm
people eh
Verse 12
D
Ekperi fada o
C
Em
I say Timaya kpokada o
Bm
D
And the thing wey I be today o
C
Em
My brother na chinekeme eh
Chinekeme
Chinekeme
D
C
Em
Chinekeme chai
D
Terry G let's go back to
C
Em
the chorus chai chai
Verse 13
D
My God now you are too much
C
Em
yeh
D
Am
God you are three much yeh
C
Em
C
Thank you for talent
D
C
Em
yeh
D
Am
Em
Timaya don explode yeh
D
C
Eh olotu dan kpoda eh
kpaoda eh kpoda eh
Em
Gbarakuma gbarukuma dan
D
C
kpoda eh
Verse 14
Em
Well I sing say
D
C
Dem call me Timaya
Em
Just because I'm getting higher
D
C
Na me be the Egberi Papa
Em
1 of Bayelsa people eh chai
D
C
Dem call me their
Em
tonyontonyon soldier eh
D
Eh dem say I dey connec
C
Em
ted just like Turaya
D
E no get wire
C
Em
My guy I no get to tire
D
Eh everybody just look at me like
C
Em
say I be your attire chai
Verse 15
D
Make una dey dance o
C
Em
Everybody come feel me o
D
My music e too dey sweet for your ear
Am
C
Em
D
E be like say na juju o no be juju o
C
Em
Na Jehova God day do am o
D
Everybody make you dance and wine
C
Em
And make you dance to the gbedu o
Verse 16
D
Eh everybody kpoda eh kpaoda eh
Em
say kpoda eh
D
Everybody make una kpoda eh kpaoda eh
C
Em
chai
D
C
Em
D
As-tu aimé la chanson ?
AccordeurE A D G B E
AccordsEm D C Am Bm
Plus de chansons de Timaya
Découvrez des accords pour jouer plus de chansons
Accords populaires dans le monde entier
Accords et tablatures les plus joués par tous les utilisateurs
Ajout récent
Accords et tablatures récents
