Tonalité : F major
Verse 1
D
A
Bm
G
A
D
I say they done come (iyo, iyo,
iyo, iyo, iyo,
G
A
D
A
Em
A
D
Iyo) Nothing we do them
Em
A
(iyo,
D
Em
iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
A
D
Nigeria na my country oh
Em
A
Bayelsa na my state oh
Verse 2
D
This na reality
Verse 3
Em
Well e bin happen for Bayelsa oh
A
Nineteen Ninety nine oh I swear I no
D
Em
A
Go forget am oh When them kill
D
Bm
Em
the people oh And they make the
A
D
Em
Children them orphans oh Any time
A
D
Em
wey I think am oh Water dey pour
A
D
Em
From my eyes oh
A
D
Somebody say make I
Bm
Em
A
D
Leave am oh But I say me
Em
I must talk am oh
A
I say
Verse 4
D
Em
A
D
Bm
them don kill them mama eh (eh eh)
Em
A
D
Em
Them don kill them papa eh I
A
D
Em
A
D
Say them don kill them mama them papa
them mama them papa them mama
Em
A
D
Eh I say they done kill them mama
Em
eh them papa eh ah
A
D
Them mama eh ah Wetin we go
Em
do iyo Do iyo Say do iyo
A
D
Em
Na so them march dey go iy
o Ten thousand soldiers for road
A
Em
D
Em
Iyo Ask them where them dey go Them
A
say them dey go Bayelsa oh
D
Em
Which place for Bayelsa One
A
D
village they call Odi oh
Bm
Em
Na im them enter our
A
D
village and rape our
Em
A
Young girls And make us
D
homeless oh (chai)
Them kill our mama iyo
Em
Them kill our ppaa iyo
A
D
Bm
Them kill our brothers Them kill our sis
Em
A
ters And make us homeless oh
D
Wetin we go do iyo Do iyo Say do iyo
Em
Everybody dey cry oh I say
A
Government them bad oh
D
I say them don kill them mama
Em
eh (eh eh) Them don kill them papa eh I
A
D
Say them don kill them mama them papa
Bm
them mama them papa them mama
Em
A
D
Eh I say they done kill them mama
Em
A
eh them papa eh ah them mama eh ah
D
Bm
Em
Wetin we go do iyo Do
A
D
Em
A
iyo Say do iyo
D
A
Em
A
I don die oh Poverty no
good at all oh (chai)
D
Em
A
D
Bm
Everyday for Nigeria Na so the people them
Em
A
D
dey die oh Eeeehhh,
Em
Our government oh Na why una
A
D
make us dey cry oh OOooh,
Em
A
D
Everyday for Nigeria Na so the
Bm
people dem dey die oh
Em
A
D
Them commot for house for morning
Em
A
D
oh Money no dey for your hand oh
Em
A
D
Em
Police go stop you for road Them go collect
A
D
Em
A
D
the one wey you get oh
Em
A
D
Them lay allegation for your head oh
Em
A
D
For wetin you no do iyo
Before you go know My
Em
A
D
brother,
Em
A
D
Bm
Em
A
D
You don dey inside cell oh
Bm
Em
A
I say them don kill them mama eh (eh eh)
D
Em
D
Em
Them don kill them papa eh I say them don
A
D
kill them mama them papa
Bm
Em
Them mama them papa them mama eh I
A
D
say they done kill them mama eh
Bm
Em
A
D
Them papa eh ah them mama eh ah
Em
A
D
Wetin we go do iy o Do iyo Say do iyo
End.
Verse 5
Em
Written by:
Timaya
Last update on:
A
November 2, 2011
As-tu aimé la chanson ?
AccordeurE A D G B E
AccordsD A Bm G Em
Plus de chansons de Timaya
Découvrez des accords pour jouer plus de chansons
Accords populaires dans le monde entier
Accords et tablatures les plus joués par tous les utilisateurs
Ajout récent
Accords et tablatures récents
