Logo
GuitarTuna Pick
GuitarTuna

Profitez de l'expérience complète dans l'application

Ouvrir

Mr President accords par
African China
African China

N/A
Verse 1
D
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter(Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A
D

Poor man go dey shout (An

wuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey shout (An
D

wuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 2
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 3
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

Many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 4
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 5
G

Alhaji wey pull Khaki
D

Say the name of him party
A

People destroying people

Na the name of the party
D
G

Election for my country na
D
A

paddy paddy

Wayo wayo
D

Arrange no ni
G

People wey vote them in
D

still dey live in pain
A

This na disgrace I am so ashamed
D
G

Me don collect shop permit
D

collect trading permit
A
D

Raiding permit you still dey burn shop
G

You wan tell me say you
D

no know when them pay
A
D

Why you dey make us dey live in pain
G

Make una lead us well
D
Em

No let this nation to fall inside well
A
D
Mr President Lead us
Verse 6
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A

Police well well no dey take
D
G
D

bribe
Verse 7
D

Omo nothing dey pa
A
D

Anything wey pa na witch

And make we dey say omo no
G
D
G

lele
D
A
D



Tanke
Verse 8
G

Food e no dey
D
A

Brother eh water no dey
D
G

And our country no good o
D
A

Everyday for thief one day for owner e
D
G

Poor man wey thief maggi
D

Omo dem go show him face for
A

crime fighter (Crime fighter)
D

Rich man wey thief money
G
D

Omo we no dey see their face
A

for crime fighter
D

Tell me something I don′t know
G

Rich man go dey halla prayer
D

(Modupe)
A

Poor man go dey shout
D

(Anwuola me e)
G
D

Rich man go dey halla prayer

(Modupe)
A

Poor man go dey
D

shout (Anwuola me e)
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 9
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police (Lead us well)
A
D

Police well well no dey take bribe
Verse 10
G

Fuel e no dey
D
A

Brother eh transportation no dey
D
G

And our road e no good o
D
A

What about the NEPA people o
D

We no get light
G

Everybody just dey halla
D
A

Fuel no dey na how we wan survive
D
G

My God many youth ready for work
D

But as work no dey
A

Na how dey wan survive
D
G

We be giant of Africa
D
A

But to get visa enter Ghana na WAEC
D
G

My God policeman go see white
D
A

E go tell you say I say that thing na red
D

Tell me something I don't know
G

Make una lead us well
D
A

No let this nation to fall inside well
D
Mr President Lead us
Verse 11
G


well
D

If you be Governor
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G

Oya lead us well (Nne me e)
D
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well

If you be police
D
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police
A
D

Police well well no dey take bribe
G
D

Oya lead us well (Nne me e)
A

Govern us well
D

If you be Senator
G

Senate am well
D

If you be police

Police well well no dey take bribe

As-tu aimé la chanson ?

Tu dois te connecter pour laisser une évaluation.
Apprenez à jouer Mr President de African China avec GuitarTuna

Maîtrisez Mr President de African China à la guitare et explorez 10 000 tablatures créées par nos éditeurs vérifiés.

Que vous appreniez Mr President de African China pour la première fois ou que vous perfectionniez vos compétences, GuitarTuna facilite la pratique de la guitare, de la basse et du piano. Rejoignez 2 millions de musiciens qui jouent déjà les chansons qu'ils aiment sur GuitarTuna. Noté 4/5 sur l'App Store.

Une tête de guitare acoustique avec des chevilles d’accord

Accords
  • D

  • G

  • A

  • Em

Capo: 3

Transposer: 0

0

Défilement automatique20%

Rejoins des millions de personnes jouant avec GuitarTuna

  • #1 Accordeur

    Dans l'Apple App Store et Google Play

  • +

    Évaluation sur l'AppStore et Play

  • M

    Téléchargements dans le monde entier

  • k+

    Chansons disponibles

Des guitaristes du monde entier lui font confiance

  • Meilleure application d’accordeur jamais créée

    MaddProfessor

    J’ai téléchargé de nombreuses applications d’accordeur auparavant et celle-ci est de loin l’une des meilleures. Facile à utiliser, très conviviale, il y a beaucoup d’accords et de chansons fun pour vous aider à apprendre de nouvelles musiques. Je recommande vivement.

  • Application bien conçue

    Rose the Black Cat

    J’utilise principalement cette application pour accorder ma guitare, ce qui est incroyablement facile. Elle propose également une large sélection de chansons pour jouer en accompagnement et montre quels accords jouer ainsi que comment former les formes avec les doigts.

  • M’a redonné envie de jouer

    Tuliketsune

    J’ai téléchargé cette application pour accorder une vieille guitare, et j’ai remarqué qu’elle a une fonction qui fait défiler automatiquement pendant que je joue des accords de chansons célèbres. Pour une certaine raison, cela m’a donné beaucoup plus de motivation que toute autre méthode pour pratiquer la guitare. Maintenant, je pratique vraiment et je me souviens des noms des accords 🙂

  • Arme secrète

    Brad

    Non seulement c’est un accordeur (la meilleure application pour accorder une guitare ou autre que j’ai utilisée personnellement), mais il y a aussi un métronome, des jeux, des accords et une multitude d’instruments à choisir, et c’est SUPER facile à naviguer. J’adore ! Merci d’avoir créé une application géniale. D’un musicien à un autre, MERCI !!!

  • Accordeur très fiable

    theNewPaul

    C’est une excellente application ! Très facile à utiliser et très fiable, si vous débutez, vous pouvez vous soulager d’un grand souci en vous accordant rapidement et facilement avec cette application. Fortement recommandée !

  • C’est le meilleur accordeur de guitare jamais conçu.

    Caleb Schafli

    Ça accorde votre guitare avec précision pour qu’on puisse obtenir le meilleur son. J’aime aussi tous les autres petits jeux, car on peut apprendre à jouer différents accords et à identifier les accords en les écoutant, et tout cela est hors ligne.

  • Idéale pour accorder et jouer

    Lynae T

    J’adore la facilité avec laquelle je peux accorder, trouver et jouer mes chansons préférées.